biggbuzbiggbuzbiggbuz
  • الرئيسية
  • سياسة الخصوصية
  • DMCA
Font ResizerAa
biggbuzbiggbuz
Font ResizerAa
  • الرئيسية
  • الصحة
  • وصفاتي
  • اخبار العالم
  • اخبار التكنولوجيا
  • متع عقلك
  • الاناقة
  • كلمات الأغنية
  • رياضة
  • حلويات سريعة
  • شهيوات
  • أغاني خليجية
  • اغاني مصرية
  • أغاني مغربية
  • أغاني الراي
  • أغاني عراقية
  • أغاني لبنانية
  • أغاني الراب
  • مهرجان الشعبي
  • أغاني تونسية
  • chaabi
  • apk iptv
  • مراجعات الموبايلات
  • مراجعة سيارات
  • أغاني إسلامية
  • شعبي مصري
  • شهيوات
  • اغاني منوعات
  • رنات هاتف
  • الراي عروبي و ركادة
  • الالغاز
  • Lyrics
  • اخبار التكنولوجيا
  • iptv
  • راديو المغرب
  • أغاني اطفال
  • أغاني رومانسية
  • amazigh-riif
  • اخبار الالعاب
  • الربح من الانترنت
Search
  • الرئيسية
  • الصحة
  • وصفاتي
  • اخبار العالم
  • اخبار التكنولوجيا
  • متع عقلك
  • الاناقة
  • كلمات الأغنية
  • رياضة
  • حلويات سريعة
  • شهيوات
  • أغاني خليجية
  • اغاني مصرية
  • أغاني مغربية
  • أغاني الراي
  • أغاني عراقية
  • أغاني لبنانية
  • أغاني الراب
  • مهرجان الشعبي
  • أغاني تونسية
  • chaabi
  • apk iptv
  • مراجعات الموبايلات
  • مراجعة سيارات
  • أغاني إسلامية
  • شعبي مصري
  • شهيوات
  • اغاني منوعات
  • رنات هاتف
  • الراي عروبي و ركادة
  • الالغاز
  • Lyrics
  • اخبار التكنولوجيا
  • iptv
  • راديو المغرب
  • أغاني اطفال
  • أغاني رومانسية
  • amazigh-riif
  • اخبار الالعاب
  • الربح من الانترنت
Lyrics

Guchi – All Over You Lyrics

soufiane
SHARE
Advertisement

Kokoro ife mi jowo
I no go let you go
Shebi wo lolufe my baby
I just want you know

Ma lo geh geh Maradona
I just want your loving
Shebi wo lolufe my baby
I just you know say

If I wanna put my whole life
Baby tell me would you dive in
Baby tell me baby would you dive in
Baby tell me baby would you drive to hold me
You tell me say your loving steady flowing like ocean
You dey drown me
Baby steady you dey kpai me
See this water we go dive in
Dive in

Kokoro ife mi jowo
I no go let you go
Shebi wo lolufe my baby
I just want you know say

Advertisement

Ma lo geh geh Maradona
I just want your loving
Shebi wo lolufe my baby
I just you know say

I wanna be all over all over you
Dey your body like tattoo
Tell me what I cannot do
When it comes to you eh

I wanna be all over all over
you Body soft like water proof
Mami water don confuse
When it comes to you

Nobody Nobody Nobody know
You got the key wey go open the door
Broke all the rules all the time just to get to you
And naso we go dey ballancia
E go be like say we win ballon d’or
Nobody fit to change how you make me feel for you… oh for yah

Kokoro ife mi jowo
I no go let you go
Shebi wo lolufe my baby
I just want you know say

Ma lo geh geh Maradona
I just want your loving
Shebi wo lolufe my baby
I just you know say

I wanna be all over all over you
Dey your body like tattoo
Tell me what I cannot do
When it comes to you eh

I wanna be all over all over you
Body soft like water proof
Mami water don confuse
When it comes to you

Kokoro ife mi jowo
I no go let you go
Shebi wo lolufe my baby
I just want you know say

TAGGED:Guchi
Share This Article
Facebook Pinterest Whatsapp Whatsapp Telegram
What do you think?
Love0
Sad0
Happy0
Sleepy0
Angry0
Dead0
Wink0
لا توجد تعليقات

اترك تعليقاً إلغاء الرد

لن يتم نشر عنوان بريدك الإلكتروني. الحقول الإلزامية مشار إليها بـ *

افضل موقع للحصول على سيرفرات iptv
ملف قنوات عالمية IPTV M3u مجاني
iptv
افضل موقع للحصول على سيرفرات iptv
روابط IPTV M3u مجانية لجميع قنوات العربي 2025
iptv
افضل موقع للحصول على سيرفرات iptv
تحميل ملف جميع قنوات مجانا M3u8 Smart Iptv 2025
iptv
IPTV PLUS APK
كود تفعيل IPTV PLUS APK أحدث إصدار 2025 لمشاهدة القنوات والمباريات على أندرويد
apk iptv

تصنيفات

  • amazigh-riif
  • apk iptv
  • chaabi
  • iptv
  • Lyrics
  • أغاني إسلامية
  • أغاني اطفال
  • أغاني الراب
  • أغاني الراي
  • أغاني تونسية
  • أغاني خليجية
  • أغاني رومانسية
  • أغاني عراقية
  • أغاني لبنانية
  • أغاني مغربية
  • اخبار الالعاب
  • اخبار التكنولوجيا
  • اخبار العالم
  • اغاني مصرية
  • اغاني منوعات
  • الالغاز
  • الاناقة
  • الراي عروبي و ركادة
  • الربح من الانترنت
  • الصحة
  • حلويات سريعة
  • راديو المغرب
  • رنات هاتف
  • رياضة
  • شعبي مصري
  • شهيوات
  • غير مصنف
  • كلمات الأغنية
  • متع عقلك
  • مراجعات الموبايلات
  • مراجعة سيارات
  • مهرجان الشعبي
  • وصفاتي

قد يعجبك أيضاً

LUCIANO
Lyrics

LUCIANO – Big Dream Lyrics

4 يناير، 2025
5 خطوات لتقوية ذاكرتك
Lyrics

Slayyyter – Erotic Electronic Lyrics

18 أغسطس، 2023

TRI.BE – Diamond Lyrics

26 فبراير، 2024

KIDA – VAJ LYRICS

25 نوفمبر، 2023
adbanner
biggbuz biggbuz
مرحبًا بعودتك!

تسجيل الدخول إلى حسابك

Username or Email Address
Password

Lost your password?